Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 107:26 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

26 Di waves karry di ship up-and-down for di sea and doz wey dey drive di ship fear well-well, bikos of di great wahala wey di wave dey kause.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 107:26
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den all di men wey dey strong like lion go dey fear, bikos evribody for Israel know sey yor papa na great soja and en men dey fight well-well.


Make Yu enkourage mi with yor word, so dat my pains nor go kill mi.


My life bi like wota wey dem trowey and all my bones don skata. My heart bi like kandol wey dey melt inside mi.


So bikos of dis, evry hand go weak and evribody heart go fail am.


Na wons dem tif and empty evritin for di town kon turn am to where dem dey trow dirty put. Dia heart melt and dia leg kon dey shake. Honga won kill pipol and pipol face don dey shange kolour!


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ