24 Dem si all di tins wey God dey do; all di wonderful works wey E do for di deep sea.
Na-im get di sea, bikos na-im make am and na en hand E take make di dry land too.