Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 107:23 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

23 Some use ship for sea dey travel round di world.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 107:23
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di ship dey travel on-top sea and Yu still make whale dey swim and play for der too.


Yu skata dem like di big sheep for Tarshish wey Yu distroy with di wind from east.


Make una sing new song to God! Make evribody for di world sing praiz God. Una wey dey drive on-top di sea and evry oda tins wey E kreate for inside, make una sing praiz am. All di far land and doz wey dey der, make una praiz am.


But wen di men wey dey padol una ship, padol am rish di river centre, one wind from east go kom sink di ship.


Bikos na only one hour God take distroy dis big town finish!” And evry ship, dia kaptain and pasenja, plus evribody wey dey work for sea, go stand far,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ