Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 107:20 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

20 E send en words kon heal dem and E take dem komot from deat hand.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 107:20
14 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E send en laws kom di world; so make una si as en word kwik kom meet una!


E heal pipol wey dia heart don break kon trit dia sore.


All of una wey dey fear God, make una sing to am!


But for mi, God go save my life. E go save mi from deat.


Yu don save mi from deat and Yu nor let mi fall at-all, so I go always dey serve Yu, as I dey enjoy dis life.


But di offisa sey, “Oga God, I nor big rish who yu go enter en house, instead just tok and my savant go well.


Wen Jesus si am, e koll di woman kon tell am, “Woman, yu don free from yor trobol.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ