19 Wen dem dey trobol, dem kon kry sey, “Awa Oga God, make Yu kom help us.” So God save dem from dia trobol.
But God still sorry for dem wen dem dey trobol kon listin to dia kry for help.
Wen dem dey trobol, dem kon kry sey, “Awa Oga God, make Yu kom help us.” So God save dem from dia trobol.
so dem kry as dem dey trobol sey, “Awa God, make Yu kom help us!” So God save dem from dia trobol.
“Koll mi wen yu dey pray and I go ansa yu; I go tell yu great and wonderful tins wey yu nor know about.
I go leave my pipol until dem don sofa well-well for dia sin, den dem go dey look for mi. Yes! Dem go really look for mi bikos dem dey sofa.”