Psalms 106:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English7 Awa grand-grand papa dem nor tank Yu for all wetin Yu do for dem for Egypt. Dem kwik forget all di good-good tins wey God do for dem. True-true, dem go against God kommand, afta dem cross di Red Sea. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |