48 Make wi praiz di Oga wey bi Israel God wey dey alive forever and ever! Make all di pipol sey, “Amen!”
Make di Oga wey bi Israel God get all di praiz from naw and forever.” Den all di pipol ansa, “Amen! Wi go praiz di Oga awa God!”
For der wey all di pipol gada put, David praiz God kon sey, “God wey awa papa Jakob serve, wi praiz yor name forever!
All dis tins happen make dem for dey follow God laws kon obey en kommand. So make wi praiz di Oga wey bi awa God!
So make una praiz di Oga wey bi Israel God, bikos E dey alive forever and ever. Amen!
But with all dis tins wey dey happen, na God wi go praiz forever and ever! Amen and Amen!
If some strenjas dey for where una for dey woship God for spirit and dem nor undastand una, how dem go take know wen to sey, “Amen”?