Psalms 106:47 - Holy Bible Nigerian Pidgin English
47 Naw, my Oga God, make Yu kom save us! Make Yu gada us back from evriwhere wey wi skata go, so dat wi go tank yor holy name kon happy as wi dey praiz Yu.
But make wi tank God wey make us winners inside Christ. Bikos thru us, many pipol don know tins about Christ, like betta perfume wey dey smell for evriwhere.