Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 106:42 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

42 Dia enemies opress dem kon make Israel pipol dey do wetin dem tok.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 106:42
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But Shishak go win dem, so dat dem go know di difren between to serve mi or oda rulers.”


Wen dem get peace, dem kon sin again and Yu allow dia enemies attack dem. But wen dem turn kom meet Yu for help, Yu hear dem from heaven and Yu save dem many-many times, bikos of yor mesi.


Bikos of dis tins; I kry well-well, but nobody dey to konfort or give mi hope. My shidren nor get future, bikos awa enemies don win us.


Sidon, Amalek and Maon pipol, opress una before and wen una kry give mi, I nor kom save una from dia hand?


Bikos of dis, God vex well-well for dem, so E let tif karry all wetin dem get. E allow dia enemies opress dem and dem nor fit protet demsef again.


Sisera, get 900 iron war horse and e opress and rule Israel pipol with wikedness for twenty years, before Israel pipol kon kry give God make E help dem.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ