Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 106:35 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

35 Instead, dem bigin make friends with pipol wey nor know God kon dey follow dia wiked ways,

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 106:35
12 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

bikos if yu learn dia behaviour, yu nor go fit shange again.


My God, Yu don forget yor pipol wey bi Jakob shidren-shidren, bikos dem dey do majik for evriwhere for di land; dem dey go meet majik pipol just as Filistia pipol dey do and na strenjas bi dia friends naw.


God sey, “Efraim pipol bi like bread wey nor don. Dem don join and put hope for di towns wey dey round dem


Make una nor let anybody deceive una, “Bad friends dey spoil good karata.”


E nor good make una dey boast! Una nor know sey, small yist wey dem put for bread, na-im dey make di whole bread raiz?


make una nor follow dem serve dia juju and gods. Make una nor ask about dia gods or sey, “Na how dis pipol take dey woship dia gods? Make wi serve God like dem.”


Judah men nor fit win all Jebus pipol wey dey stay Jerusalem, so Jebus pipol still dey stay with Judah pipol till today.


Israel pipol forget di Oga dia God; dem sin against am kon bigin serve Baal and Asherah juju.


So Gideon make image with di gold kon put am for Ofrah wey bi en own town. Israel pipol forget God kon go der dey go woship di image. And e kon turn wahala for Gideon and en family.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ