Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 106:30 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

30 But Finehas get strong mind kon stand for di pipol and di wahala and diziz kon stop.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 106:30
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

and na Abishua wey Finehas born bi Bukki papa. Eleazar wey bi Aaron pikin, na-im bi Finehas papa.


Just as yor wikedness dey affect only pipol wey dey do like yu, na so too di good wey yu do, go affect doz wey dey do good.


Israel pipol nor fit stand for dia enemies front; dem run bikos disgrace don dey follow dem. I nor go dey with una again, unless una distroy wetin make dis wahala dey happen to una.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ