27 kon skata dia shidren-shidren among di nashons and for far-far place.
Yu don busher us give dem like animal wey dem won chop kon skata us among di nashons.
Na God skata dem and E nor dey help dem again. Pipol nor dey respet dia priests or honor di leaders again.
So I kon swear again for di wildaness. I swear sey I go skata dem for evriwhere for di world.
I go make war happen to una and I go skata una go strenj land. Nobody go dey di land and I go distroy una towns.
For di place where God go send una go, una go bi disgrace among di pipol for di eart.