25 Instead, dem dey komplain for dia kamp and nor gri obey God.
So evribody for Israel kon dey komplain give Moses and Aaron inside di wildaness.
non of dis pipol go dey alive to enter di land. Dem don si my glory and mirakle wey I do for Egypt and for di wildaness, but dem don too try my patient, bikos dem nor gri obey mi.
But as dem rite am, “I wish sey una go do wetin e tok, so dat una nor go get strong heart like Israel pipol wen dem dey wildaness.”