Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 106:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 Den di pipol make one juju with gold for Mount Sinai kon dey bow for am.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 106:19
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

even wen dem make juju wey bi like melu kon sey na di god wey lead dem komot from Egypt! Si as dem curse Yu rish!


Wen di pipol si sey Moses nor dey kom down from di mountin, dem gada round Aaron kon tell am, “Make yu make one god for us wey go lead us, bikos wi nor know wetin don happen to Moses wey take us komot from Egypt!”


So, God send diziz go meet di pipol, bikos dem woship di melu wey Aaron make.


So dem make image wey bi like melu, sakrifice gi-am kon bigin serve di melu wey dem take dia own hand make.


or woship juju like some among dem. Just as God word sey, “Di pipol sidan to chop and drink, den dem kon start to play.”


I dey fear God vexnashon, bikos E sey E go distroy una. But dis time, E still listin to mi again.


I take una sin; di juju wey una make kon melt and grind am till e bi like san-san. Den I pour am for wota wey dey flow kom from di mountin.


Even for Mount Sinai, una make God vex well-well sotey E won kon distroy una.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ