Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 106:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 Bikos of dis, di eart open kon swallow Datan, Abiram and all doz wey dey support dem.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 106:17
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di eart open kon swallow and kill dem with Korah. Di pipol wey di fire distroy, na 250 men. Wetin happen to dem kon bi warnin to di rest pipol.


Dem nor si wetin E do to Datan and Abiram (wey Eliab wey kom from Reuben tribe, bi dia papa) wen groun open for Israel kamp kon swallow dem with dia family, dia house and evritin wey dem get.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ