16 Di pipol for di kamp kon dey jealous Moses and Aaron wey bi God priests.
“Yu go take pure gold take make one plate and wetin yu go rite on-top na, ‘Na God holy pass.’