Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 106:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 For di desert, dem bigin put eye for bad-bad tins kon dey test God patient for dat dry and empty land.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 106:14
12 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But before dem even beleful, as di meat still dey dia mout,


So dem komplain give Moses, “Make yu give us wota drink!” Moses ansa dem, “Wetin make una dey kworel with mi? Why una dey test God?”


Some yeye pipol wey travel with Israel pipol, get long-trot for meat and dem kon make Israel pipol dey komplain sey: “How wi wish sey wi fit just get some meat chop!


non of dis pipol go dey alive to enter di land. Dem don si my glory and mirakle wey I do for Egypt and for di wildaness, but dem don too try my patient, bikos dem nor gri obey mi.


Naw, all dis na ezample for us, so dat wi nor go do bad tins as dem do,


So make wi nor tempt Christ as some among dem dey do before snake kon distroy dem.


And una still make God vex for Taberah, Massah and Kibrot Hattaavah.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ