Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 106:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 Den, di river kover and kill dia enemies and no one among di enemies, survive.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 106:11
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E guide and keep dem as dem dey go; but di sea kill dia enemies.


Moses kon tell di pipol, “Make una nor fear! Make una get faith and una go si how God go take save una; bikos dis Egypt sojas wey una dey si today so, una nor go ever si dem again.


But Yu breath from yor nose and di sea swallow dem. Dem sink like stone inside di big sea.


“Wen Fero men with dia shariot enter di sea, Oga God kon make wota swallow dem, but Israel pipol waka pass for dry groun.”


Di deep sea kover dem; dem sink go bottom like stone.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ