Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 105:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 Make wi look for God and en pawa wey E dey give! Make wi always dey look for am!

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 105:4
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

My Oga God, make Yu and di box wey dey show as yor pawa bi, enter and stay dis temple forever! Make yor priests si as Yu dey diliver pipol! Make doz wey dey obey Yu happy for di blessings and propaty wey Yu dey give!


My God, make Yu raiz-up kon enter yor place where rest dey, with di Kovenant Box wey dey show yor pawa.


My heart sey make I pray to Yu and I kon pray to Yu my Oga and God.


E allow enemies karry en Kovenant Box kon give dem en glory.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ