Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 105:37 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

37 God take en pipol komot from Egypt with many silva and gold and e nor get any tribe for Israel wey faint for road.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 105:37
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But I go judge di kountry wey go ponish dem. Afta evritin, dem go kom out with plenty propaty.


Den E karry Israel pipol komot from der, bikos en love wey nor dey fail, dey forever.


All di wimen for Israel go ask dia neighbour and Egypt neighbour for gold, silva and fine-fine klot. Una and una shidren go wear dem and like dis, una go finish all di tins wey Egypt pipol get!”


Dia leg strong for groun like horse wey dey run fast and dem nor fall, bikos God dey lead dem.


Na from Israel pipol God choose awa grand-grand papa dem and E kon make dem great for di time wey dem dey Egypt as strenja and E karry dem komot from Egypt with en own hand.


E dey wosh and guide di pipol wey E choose, but E dey make wiked pipol shut up for di dark place wey dem dey, bikos nobody fit win war with en own pawa.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ