34 God tok and many-many lokust kon kom; small-small lokust wey dem nor fit kount.
E allow katapiller chop dia plants and lokust chop all dia seed.
Evry of una tin wey lokusts chop and distroy for doz years, I go give dem back to una, bikos na mi send doz lokust against una.