30 Den frog kon full di town and dem even enter di king bedroom.
E send many fly kon attack dem and many frog skata dia land.
Den God tell Moses, “Go tell Fero sey, ‘Dis na wetin God tok, “Make yu let my pipol go serve mi!