29 E turn dia wota to blood kon poizin all dia fish.
bikos E turn Egypt river to blood, so dat nobody go fit drink di wota.
Why my pipol nor ansa wen I go meet dem sey I go save dem? Why dem nor ansa wen I koll dem? I nor get pawa rish to save dem? But I fit kommand di sea make e dry kon turn river to desert, so dat di fish dem go die.
Di sekond angel pour wetin dey en basin put for di sea. Den di sea turn to blood and evritin wey dey inside, kon die.