27 Dem do wonderful tins for Egypt pipol front and for Ham land.
Den Israel kon go Egypt and Jakob stay as strenja for Ham land.
God kover Egypt with darkness, bikos dem nor gri allow en pipol go.
and plenty wonderful tins for Ham and for di Red Sea.
But God sey, ‘I go ponish di pipol wey go use dem as slave and afta all dis tins, dem go komot for der kon woship mi for dis place.’
Dis na di kovenant wey God kommand Moses sey make e make with Israel pipol wen dem dey Moab, plus di kovenant wey E make with dem for Mount Sinai.
Or God don ever try to diliver one kountry from anoda kountry with judgement, signs, wonders, war, strent, pawa or any oda tin wey dey make pesin fear like di ones wey God do for Egypt for una own eyes?