Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 105:22 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

22 E fit send doz wey dey serve di king as e wont kon tish doz wey dey advise di king.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 105:22
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

“So make Fero fine one man wey good and get sense kon make am oga ova di land for Egypt.


So Fero kon ask en ofisas, “Wi go fit si anoda pesin wey bi like Josef, pesin wey God Spirit dey with?”


Fero still tell Josef, “Na mi bi Fero, but unless yu sey so, nobody go ever fit enter Egypt.”


Zoan leaders na fools! Wise men for Egypt dey give di king yeye advise, if not, wetin go make yu tell Fero sey, “I dey among doz wey sabi rite and wi dey plan to ova-trow yu?”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ