Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 105:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 Until di time rish for Josef to do wetin e dream and tok about, God still dey test en karata.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 105:19
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den Josef tell Fero, “Di two dream wey Fero dream get di same meaning. God don show Fero wetin E wont do.


Den di man wey dey serve wine for Fero kon tell am, “Na today I know sey I don sin.


Na Yu bi my King and God. Na Yu make Israel pipol win.


Evry king heart dey God hand; just as E dey show river how e go take flow, na so too E dey kontrol kings mind.


Naw, God tell mi dis dream nor bi bikos na mi wise pass, but na to make yu my king, undastand wetin yu dey tink for yor mind.


kon save am from all en wahala and from Fero wey bi Egypt king, E gi-am favor with wisdom and Fero kon make am oga for di whole Egypt and ova evritin wey e get.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ