33 So I go sing to God as long as I dey; I go sing praiz to my God as long as I dey breath!
I go praiz God as long as I dey alive. Even if I dey die, I go sing praiz to God.
I go praiz Yu as long as I dey dis life and I go raiz my hand kon pray give Yu.
Just as meat dey satisfy pesin na so too Yu satisfy my soul. So my mout go always dey praiz Yu
and for nite, I nor dey fit sleep, bikos I dey tink about how Yu
But for mi, I go always dey tok about wetin Yu don do; I go sing and praiz Jakob God!