Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 104:31 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

31 God glory go always dey forever! Make God always dey happy for di living tins wey E kreate!

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 104:31
17 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So God si evritin wey E kreate and dem good well-well! And dat evening and morning kon make am di sixt day.


bikos E go ribuild Jerusalem kon appear inside en glory.


Na sign between mi and Israel pipol forever. Bikos God use six days take kreate di heaven and di eart and E rest for di sevent day.’ ”


Like yong man wey marry virgin, na so too en wey form una, go marry una. As husband dey happy with en wife, na so una God go dey happy with una too.


I go happy to do good tins for dem and I go plant dem for dis land forever.


Di Oga yor God dey with yu and E dey always diliver yu. E dey happy well-well bikos of yu. En love nor go make yu fear again and E go dey sing sweet songs bikos of yu.’


Bikos na God kreate evritin and na thru am evritin dey. Make praiz bi en own forever and ever! Amen.


Make all glory bi en own forever and ever! Amen.


Make all glory for Christ church bi en own from one generashon go rish anoda. Amen!


And Christ go still save mi from evry evil plan until e take mi enter en kingdom. Make glory bi en own forever and ever. Amen!


make E give una evritin wey una nid to do wetin E wont. Anytin wey good for en eye, make E do am inside us thru Jesus Christ. Make all glory bi Jesus Christ own forever and ever. Amen!


Make all pawa bi God own forever and ever. Amen!


But make una grow inside di grace wey awa Oga God and Savior, Jesus Christ give una, so dat una go know am more-more. Make glory bi en own, naw and forever! Amen.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ