26 Di ship dey travel on-top sea and Yu still make whale dey swim and play for der too.
Zebulun go dey stay near di sea and e go dey kontrol many sheep for di sea, en land go long go rish Sidon.
Di wota kover di eart and di boat kon dey float on-top di wota.
Make di pipol wey dey curse day, curse am! Make di pipol wey dey curse wota juju, curse am too.
Some use ship for sea dey travel round di world.
Yu skata di wota juju head kon allow animals for desert chop am.
For dat day, God go use en great and pawaful swod take ponish and distroy Leviatan; dat dragon wey dey twist and waka fast-fast. Yes! God go kill di great monsta wey dey inside sea.
Di karpenters na men wey dem train well-well for Gebal. All di drivers from di ship where dey pass, dey do business with una.