22 but wen sun don dey kom out, dem go-go back to dia house go sleep.
Den animals go-go dia house kon stay der.
Una prince and ofisas bi like plenty ant. Dem dey gada togeda for one place bikos di weda dey kold. But wons sun kom out, dem go fly go kon disappear!
Yu si, evribody wey dey do bad tins dey hate lite and dem nor go gri kom out for where lite dey, make pipol nor for si di bad tins wey dem dey do.