Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Psalms 104:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 God send rain give en tree make dem for dey grow well; di cedars for Lebanon wey E plant.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Psalms 104:16
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

God vois dey break mighty cedar tree! Yes, e dey skata cedar trees for Lebanon.


For morning, e dey good to tok about yor love wey nor dey fail and for evening, wi go sing of yor faithfulnes,


and na on-top di mountin wey high pass for Israel. E go grow kon get branches; bear seed and e go bi very fine cedar. Difren birds go stay der kon build house put for di cedar tree.


Dem bi like long valley; like gardin wey dey near wotaside. Dem bi like aloe wey God plant and cedar tree wey dem plant near wota.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ