Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 9:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 Doz wey fall for en trap nor know sey, anybody wey enter en house go die and doz wey don already enter don die since.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 9:18
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But doz wey dey opress oda pipol, nor know anytin at-all. Dem bi fools! Dem dey waka anyhow for darkness, while all di foundashon for di eart dey skata.


Pipol wey nor know anytin, dey die bikos dem rijet wisdom and distroshon go follow doz wey bi fool, bikos dem feel sey wisdom nor koncern dem.


For yu to get wisdom, yu most fear God, but na only foolish pipol dey rijet wisdom and good advise.


Di woman go take yu go where dead body dey, bikos dat road dey lead to deat.


Bikos to sleep with ashawo fit make man poor, but to sleep with anoda man wife go make yu luz yor life.


Bikos e don skata many life and distroy and kill many men.


If yu enter en house, den deat dey hongry yu, bikos na short kut to deat bi dat.


Dem don forget sey, na with word God take kreate di heaven before E kreate di eart from wota and na with wota, E take make dis world.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ