16 “Pipol wey nor get sense, make una kom inside!” Den e go tell foolish pipol,
But man wey dey sleep with anoda pesin wife, nor get sense at-all and e just dey distroy ensef by ensef.
kon dey koll pipol wey dey waka pass; pipol wey dey mind dia own business sey,
E send en savant go announce on-top di mountin for di town sey:
“Pipol wey nor know anytin, make una kom inside!” Den e tell doz wey foolish sey,