15 kon dey koll pipol wey dey waka pass; pipol wey dey mind dia own business sey,
Di woman go sidan for front of en house or for chair for di side wey high pass for di town
“Pipol wey nor get sense, make una kom inside!” Den e go tell foolish pipol,