14 Di woman go sidan for front of en house or for chair for di side wey high pass for di town
Run from dat kind woman; nor even go near en door.
Dem dey on-top di hill near di road! Dem stand for di oda side for di road.
kon dey koll pipol wey dey waka pass; pipol wey dey mind dia own business sey,
E send en savant go announce on-top di mountin for di town sey:
Yu trowey yor beauti for portor-portor, bikos anybody wey kom meet yu, yu dey sleep with am and yor ashawo dey strong evriday.