Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 8:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 Dem dey near di gate dey koll pipol wey dey enter di town sey:

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 8:3
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen ever di town eldas dey meet and I go der,


e dey shaut dey koll dem from di town gate and anywhere wey pipol gada put.


“Wi dey beg and koll evribody wey dey di world.


So make una go di strits and invite evribody wey una si kom di party.


Jesus kon ansa am, “Na for publik I tok wetin I tish. Na inside sinagog and Temple where all di Jew pipol dey gada, na der I for dey tish. I nor tok anytin for sekret.


“Make una go stand for di temple varanda bigin prish God word wey dey give pipol life.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ