Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 8:25 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

25 Dem born mi before God make di mountins, even before E put di hills for where dem dey.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 8:25
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Mountins dey raiz-up and valley dey sink go di place wey Yu choose for dem.


Yu bi God wey nor dey die! Even before Yu kreate di mountins and di whole world, Yu don dey.


I dey before God kreate di eart, en fields or even di first san.


E still tell di pikin sey: “For di biginnin, na God kreate di eart and na with en hand E take make di heavens.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ