Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 8:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 Anytin wey una get from mi, betta pass di gold wey fine pass and silva wey pure well-well.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 8:19
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem nor go fit buy wisdom with gold or silva.


Topaz stone wey fine pass and di gold wey klean pass, dem nor fit kompare dem with wisdom.


Di words wey betta pesin tok bi like pure silva, but wiked pipol words dey yuzles.


E betta well-well to get wisdom and undastandin, dan to get gold and silva.


Undastandin get gain pass silva and e betta pass gold.


Instead of silva, make una take my words; make una choose wisdom, instead of di gold wey fine pass.


I dey follow korrect judgement and I always dey do wetin dey rite,


Wisdom and money fit give yu anytin wey yu wont for life, but na only wisdom fit save yor life.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ