Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 8:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 All di ruler for dis world dey rule with my help, even ofisas and prince dem too.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 8:16
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

I dey help kings rule well kon make rulers give korrect laws to dia pipol.


I love only doz wey love mi; anybody wey dey look for mi, go si mi.


Yu don do wetin Yu sey Yu go do wi and awa leaders. For all di towns wey dey for dis world, na Jerusalem Yu dey ponish pass.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ