Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 8:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

1 Make una hear mi! Wisdom dey koll pipol and undastandin wont make dem hear en vois.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 8:1
17 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

My pikin, make yu listin to wetin I dey tish yu and nor ever forget wetin I sey make yu do.


My pikin, make yu nor forget wetin I tish yu and always remember wetin I sey make yu dey do.


Na dis John Profet Isaya tok about sey, “One pesin dey shaut inside wildaness sey, ‘Make una make God road strait.’ ”


From dat time, Jesus bigin prish sey, “Make una turn from sin kom meet God, bikos God Kingdom don kom meet una.”


Before di world go end, pipol must first prish di gospel for evry kountry for dis world.


and dem go use en name prish give pipol make dem for turn from dia sin kom meet God and di prishin go start from Jerusalem.’


For di last day for di feast, wey bi di biggest day, Jesus stand kon shaut, “If wota dey hongry anybody, make e kom meet mi.


but una go get pawa wen di Holy Spirit don enter una life and una go tell pipol about mi for Jerusalem, for evriwhere for Judea and Samaria go rish all di far place wey dey dis world.”


But di Oga God sey, ‘Go, bikos I go send yu go far-far go meet Gentile pipol.’ ”


But for wi wey God don koll, weda wi bi Jew or Greek; na Christ bi God pawa and wisdom wey save us.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ