5 Dem nor go make yu put eye for anoda man wife body and wimen wey get sweet mout.
from ashawo wimen wey get sweet mout and doz wey won sleep with yu.
Pesin wife wey dey sleep with oda men, dey get sweet mout and doz wey God dey vex for, dey fall enter di woman trap
My pikin, why yu go-go give yor love to anoda woman? Wetin make yu like di way anoda man wife bi?
Anoda man wife lip fit sweet like honey and en kiss dey smooth like oil,
E go keep yu from bad wimen and from di sweet-sweet words wey oda men wife dey tok.
So e tempt di man with en beauti and di man fall for en sweet tok.
Trit wisdom like yor sista and undastandin like yor best friend.
One day, I dey look outside from my window