4 Trit wisdom like yor sista and undastandin like yor best friend.
If I sey, ‘Grave na my papa’ and di worm wey dey chop mi, ‘Na my mama and sistas,’
All wetin I tish yu, make dem always dey with yu and make yu rite dem for yor heart.
Dem nor go make yu put eye for anoda man wife body and wimen wey get sweet mout.
I wish sey yu bi my broda, wey suck my mama breast. Den I for fit kiss yu, even if pesin dey look us and nobody go tok anytin.