25 Nor let dat kind woman win yor heart; nor run follow am at-all.
I dey waka go like sheep wey waka lost for bush, so make Yu kom find mi, bikos I neva forget yor laws.
E go die bikos e nor fit kontrol ensef. Na en yeye life go send am go en grave.
Run from dat kind woman; nor even go near en door.
Nor let dia beauti tempt yu and nor let dia wayo eyes make yu fall.
Bikos e don skata many life and distroy and kill many men.
kon dey koll pipol wey dey waka pass; pipol wey dey mind dia own business sey,
All of us bi like sheep wey don lost and wi dey waka go awa own way. But God gi-am di ponishment wey suppose bi awa own.
But I dey tell una naw sey, ‘Anybody wey look woman kon get di mind to sleep with am, don already kommit sin for en heart.’