22 Small time, e bigin follow am like melu wey dem won go kill and like animal wey waka fast enter trap
Yu don put big shain for my leg and evriwhere wey I waka go, Yu dey wosh mi.
But man wey dey sleep with anoda pesin wife, nor get sense at-all and e just dey distroy ensef by ensef.
So e tempt di man with en beauti and di man fall for en sweet tok.
where arrow go for enter en heart. E bi like bird wey dey enter net and e nor know sey en life dey danger.
e kon oda sey make dem beat and tie mi with shain, den put mi for one room near Benjamin Gate for di temple.
Di priest wey dey woship di god wey dem dey koll Zeus wey en shrine dey outside di town kon bring melu and flowers kom di town gate; so dat en and all di pipol go sakrifice give di apostles.
Bikos of dis strong orda, di warda put dem for inside-inside di prison kon hook dia leg with big-big shains.