19 Bikos my husband nor dey house; e don travel go far-far place.
So, make yu kom! Make wi go sleep togeda till day break and wi go enjoy awasef.
E karry plenty money follow body and e nor go kom back until mont end.”
“Yu bi like wife wey nor love en husband, instead e dey sleep with strenjas anyhow.
Wen di first pipol kollect dia money, dem bigin komplain to di farm owner,
But make una remember sey: If pesin wey get house know di time wen tif go kom for nite, e go ready ensef make di tif nor for enter en house.
But if na wiked savant, e go tell ensef, ‘My oga nor go kwik kom back’,
But make una know sey, if di owner of di house know wen tif dey kom, e nor go let di tif break enter en house.