8 but dem dey store dia food for dry sizin, dey wait for wen rainin sizin go start.
Pesin wey get sense dey plok en fruit for di rite time; but na disgrace for pesin to dey sleep for harvest time.
and yu go get plenty goat milk to take feed yu, yor family and yor wimen savant.
“ ‘Ants; dem nor strong, but dem dey keep food wait dry sizin.
But na how long lazy man go take dey liedan for en bed? Wen e go ever get up?
If dem dey do like dis, dem go dey use dia money and propaty take lay good foundashon for dia future, so dat dem go get life wey nor dey end.