Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 6:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 Just try komot yorsef from di trap like bird wey komot from trap or like deer wey eskape from hunta.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 6:5
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

I bilive and trust sey God go protet mi. So wetin make yu dey sey, “Fly like bird go hide for mountin, so dat yu go dey save,


Wi don eskape like bird wey komot from hunta trap. Dia trap and net wey dem set for us, don break and wi don dey free!


Bikos E go save yu from evry trap kon protet yu from doz diziz wey dey kill pesin.


E nor dey good to set trap wen di bird wey yu won katch dey look yu.


Jerusalem wimen! Make una promise mi with animals, like deer and gazelle sey, una nor go disturb awa love.


My love bi like gazelle or yong deer. Look! E stand for back of awa wall, where e for dey look di room thru di window.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ