Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 6:35 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

35 E nor go gri take any money and no amount of gift go stop en vexnashon.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 6:35
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E get one man wey en name na Naaman and na-im bi Siria sojas oga. Siria king like and dey respet am well-well, bikos thru am, God don make Siria pipol win many war. Naaman sabi fight well-well, but e get one kind diziz for body.


Wen I still bi small boy for my papa house and as my mama only pikin,


Bikos jealousy dey make husband vex well-well and e nor dey show mesi wen e won revensh.


My pikin, make yu remember wetin I dey tok; nor forget wetin I sey make yu do.


E trow en hand round di yong man neck, kiss am, look strait enter en eye kon sey,


Dem born mi before God make di mountins, even before E put di hills for where dem dey.


Even strong wota nor fit kwensh love; river nor go fit swallow love. Pesin nor go fit buy love with all en propaty, bikos dem nor dey sell am.


God sey, “I go make Medes pipol attack Babilon pipol. Dem nor dey kare about silva and nobody fit tempt dem with gold.


Pipol dey bow dey woship dem, so my God, make Yu nor forgive dem at-all!


So, I go make di pipol hate una well-well, bikos una nor dey do wetin I tell una and wen una dey tish my pipol, una nor dey trit evribody ekwol.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ