30 Pipol fit sorry for pesin wen e tif bikos e dey hongry
Na yu dey give lion food make dem chop, or dey make small lion beleful
Bikos if I too get money, I fit deny Yu sey, ‘Who bi God?’ And if I too poor, I go fit go tif kon bring shame for yor holy name.
Di day wey e dey riton dem, e go pay di owner komplete money kon add twenty percent join am.