Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Proverbs 6:25 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

25 Nor let dia beauti tempt yu and nor let dia wayo eyes make yu fall.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Proverbs 6:25
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Jehu kon ride dey go Jezrel. Wen Jezebel hear wetin happen, e paint en eye, do en hair well kon dey look from di window.


“I don swear with my eye sey I nor go ever look wimen kon sey I won sleep with dem.


My sista and wife, yu don tif my heart! Only di way yu dey look mi and di necklace wey yu wear, don tif my heart.


God sey, “Si how Jerusalem wimen dey karry body up! Dem dey waka dey karry dia head up and roll dia eyes. Dem dey waka small-small make dia shain for dey make nois.


Jerusalem pipol, naw wey enemies don distroy and porshu una, wetin una go kom do? Aldo una wear red klot and gold kon paint una eye well, but all doz tins nor mean anytin, bikos di pipol wey una love well-well, don rijet and won kill una.


Evritime, dem go send pipol go invite men kom from far. Di two sistas go baf kon take difren tins with gold take design dia face.


But I dey tell una naw sey, ‘Anybody wey look woman kon get di mind to sleep with am, don already kommit sin for en heart.’


Make una nor dey like anoda pesin wife or husband, or sey yu like to take pesin house, land, savants, animal or any oda tin.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ